Nigerian singer/dancer Bolaji Olaniran aka Bojolee drops lyrics of his new single titled Ten Toes On Dreams (TTOD) produced, mixed & mastered by 2nsky
Checkout his IG page: bojo.lee_
INTRO
Loud wan in your ears
I carry my matter I don put for my head
Make dem no go loose my connect
Make dem no go puncture my bread
Make dem chin chon chin wey go soon make me trend
VERSE 1
Na because say I get dreams wey I wan hit
Oju kan wo lada ni? Jo koshi
If they talk dem go talk shit just shut it!
Yeah yeah yeah
Tori mio ti kowo wale
Tori mio ti kowo wale o nobody Dey o
Them no wan invest in me o
Ori a bami se
Make dem no go try to come my way
Because I go too strong my face
Ani ko tan ni se lotun peleke
All of my guys dem go fit relate
BRIDGE
I never blow But test me for your speaker you go dey jam my song
From agege to shitta not your kinda vibe?
Oya give am to your sister make she roll dey go
Smoke am with rixxla
CHORUS
I got my mind on this
My body and my soul and me
Stand ten toes on dreams
Make you no go dull on me no go sleep on me
I got my mind on this
My body and my soul and me
Stand ten toes on dreams
Make you no go dull on me no go sleep on me
(Wa gbomi loke okun, loke okun)
(Wa gbomi loke okun, loke okun)
VERSE 2
Some go up all the way some get lost on the way
Owo apekanuko won ma ki fenu se
Mi nuh fi to run away
Men dem no fit loose this game
I never do am before but imma do it again
Straight to the top we gon fuck with the fame
We no go do yama yama wey go spoil the name
Oh nah nah nah
But we go shut down the party plenty plenty
Kill the shows we tender evidence
Gimme The vibe and spray me the raba
Kill the every beat it’s a banger to banger
BRIDGE
I never blow But test me for your speaker you go dey jam my song
From agege to shitta not your kinda vibe?
Oya give am to your sister make she roll dey go
Smoke am with rixxla
CHORUS
I got my mind on this
My body and my soul and me
Stand ten toes on dreams
Make you no go dull on me no go sleep on me
I got my mind on this
My body and my soul and me
Stand ten toes on dreams
Make you no go dull on me no go sleep on me
(Wa gbomi loke okun, loke okun)
(Wa gbomi loke okun, loke okun)
Leave a Reply