LYRICS: Cflow – KBZ (prod. Megabytez)

posted in: LYRICS | 0

Checkout the lyrics to Cflow new single Megabytez produced single titled KBZ

Checkout the lyrics to Cflow new single Megabytez produced single titled KBZ

Cflow KBZ Lyrics

Intro
Gimme dah kush make i feel high (aii)
Feel alright

Chorus
Me i want to free my mind
I no want make anything bother me
See i no fit loose my mind
So i have to lose up with cannabis

Make i free my mind
free my mind
Make i free my mind
with cannabis
Make i free my mind
free my mind
Make i free my mind
with cannabis

Verse 1
Ogbajuo d’olu atimes isi neme kopukopu
The voices in my head no dey even help the matter
A nigga tried, nigga grind but you know the matter
On top this same thing many people don waka

But i neva really reach dat level wey i go dey depressed
So far say i get weed i dey ease off the stress
Too many things eye don see, i still dey Nigeria
But my guy i don oversee

READ:   LYRICS: Oge Radiant - I Sabi Praise

Hook
Y’emu one tie k’amu sepu sepu
Maryjane in a brown skin she dey fire
My gov’t dey vex me and e reach to para
Why popo go tell me say him go fire

Just because you see me man
e’be nno one side
na achanya osi n’ambu criminal
Osimu shut up there
na because we no shoot at sight?
Na ur God save you, oya come here come pay ur tithe

Chorus
Me i want to free my mind
I no want make anything bother me
See i no fit loose my mind
So i have to lose up with cannabis

Make i free my mind
free my mind
Make i free my mind
with cannabis
Make i free my mind
free my mind
Make i free my mind
with cannabis

READ:   LYRICS: Maxim Moh Ft. Chuddy K – My Girl

Verse 2
Problem dey wahala dey but we still dey
Na who fuck up give up na e no go dey
plenty obstacle before where we dey
Journey long my only company maryjane

Frenemy dey disguise, your bad belle dey make me sick
Your girl swear say she no go F another D
But ono here na enyemu isi ka Zinedine
You can’t catch me in bed with two women ka senator anyi

Hook
Y’emu one tie k’amu sepu sepu
Maryjane in a brown skin she dey fire
My gov’t dey vex me and e reach to para
Why popo go tell me say him go fire

Just because you see me man
Say i carry iphone draw tattoo
you say i be criminal
osi mu shut up there with your big polo open your phone

READ:   LYRICS: Falilat Modupe – Ope Nla

Chorus
Me i want to free my mind
I no want make anything bother me
See i no fit loose my mind
So i have to lose up with cannabis

Make i free my mind
free my mind
Make i free my mind
with cannabis
Make i free my mind
free my mind
Make i free my mind
with cannabis

Leave a Reply

Your email address will not be published.